- Lyrics
- Album list
Erigga
-
A Trip to The South
Paper. Boi Only Warri In The building Menh Comot ur leg for high tension na erigga dey yarn Emirate Empire (Their father) A trip to the south boi
Old warri coming out boi i never bust dem don begin dy shout like Haaaaaa (tell them make them clear way, paper paper) I'm internationally known from lag to waff my flows to funny die them go cry the laugh Olosho wear your clothes I'm not here to straff Chop till my belle big lekki round about 2 million per show, around that amount no dy show ursef bros show ur bank account nobody wan see craze woman under wear you say u don blow how come we unaware no blame me bros blame the kind alert wey dy enter my inbox tongue blue account blue what are we talking it can never b-red davido cousin (abeg) A trip to the south boi
Old warri coming out boi i never bust dem don begin dy shout like Haaaaaa (tell them make them clear way, paper paper) Omo e be like say i puff na heaven be this Find more lyrics at ※ Mojim.com used to sleep with 2 girls na eleven be this you all need yomi casual then suit yourself But since you want be clarence why not shoot yourself If anybody dope pass me na drug addict, them no dy brag with highness enjoy ur habit I kill the beat like mosquito wey full my parlor pack all their dead body go do better album I know say dagrin dy laugh i dy wound this track e dy show 2pac na ur warri version be that na me dy run the street una just dy jog, if that girl dy stubborn bring am come make i flog A trip to the south boi
Old warri coming out boi i never bust dem don begin dy shout like Haaaaaa (tell them make them clear way, paper paper) oya come chop money with me forget fork and spoon erigga sign with glo dem go talk am soon the kind tea i dey drink no be poverty i get am before my brother, na property? like shedrach, meschach and abednego i no fit bow to your style Pharaoh let me go As i drop concre finish no be small issue Now now wey i dy wash my house like who no get issue money big anyhow forget wrestling bet be with erigga no dy put for person head married to the game traditionally divorce papa we get better understanding I'm made boy
-
|